It has never been easy, sister de school, brother de school, mama de house de call, papa de house de call, rich uncles and aunt na from my mama side dem say dem no go help say if dem help finish we go still carry am go our papa side, Omo I'm weak already