@Real1_balogun Allah. Besides all of us know that time na. If no be say I Sabi do eruku like Pepe you dey always do us strong thing that time especially pple like me wey dey defend
@Real1_balogun Can't forget one stupid So called English legend that said why he go Comot Tottenham that. That he for stay be breaks the records of Allan Shittu/Shitta abi wetin be the name of that Newcastle striker