@eminidavolee and I be your soldier, nah your matter I carry for head, help me drop the lyrics on Apple Music anytime today if you have chance to, need to understand Abobby matter wella, who is Edeth wey em go carry for calabar? I guess this is bout two old friends 🤔
@eminidavolee I don understand the verse, still con sabi am off head, I’m not Just your biggest fan buy mouth, I dey chop all your music daily, it’s just a painkiller for me, my fav ❤️🌶️, drop ep on October 11 Davo, but before then drop us album with 15 tracks, that davygee 🔥
Me to my brother that think I’m still getting it clear like before;
@eminidavolee
abobby things don change
street no be as e be before again
ship is not sailing
beans is not beans again
even the daily bread no dey come daily
Happy 4yrs birthday to you my heavenly son, Abdul-Mu’akhkhir Babalola babatunde, nah you your mama abort then, your memories still dey my head
Memories still stucked in my brain, nah him mama be ser!al k!ller, I never said I don’t want the pregnant then