@Peteinyang11@Biggmfndess@Deynegga@charllycolegh Na u get time to explain π otele said men like this is the type of men u donβt want around ur daughter ππ why will I be around her daughter π whyyyyy
@Deynegga@charllycolegh What did u expect from a woman π she go say she no see that one π Dey always look for everything to get angry everything is bad for them πππ
@JLemon007@NigeriaHeist@Onlyvdmfan All the work wey u work on yourself na Watin Dey come out of ur brain be this π if na d work wey u wan make I work on myself be this I rebuke am π Werey say work on urself now now u don turn pastor Dey preach for me ππ Werey ni e seh
@Afr_JP@ChuksEricE Not all ladies lol π if e reach man turn na all men right she said why men no Dey marry matured woman she did not why some men she said men generally but when una wan defend girls now e turn to not all ladies Issokay o pastor