I no want make person tell me say I too lazy , oluwa @burnaboy of la la, as I dey hustle like Adebayo ogunlesi ⚡️⚡️⚡️⚡️, no go tell me say I too lazy ⚡️⚡️⚡️⚡️@burnaboy
@DAMIADENUGA Nah the guy wey lift him up suppose hug him nah, nah person wey kneel down still con hug the guy first, nah wetin funny me pass for the video be that 😄