"Get your PVC if you want things to get better"
Nothing vex me reach this talk bruh shey last Election we been no get PVC ???
Get your Cutlass or Gun...
PVC ain't gon do shit
We didnโt know it then but this was the golden age for a certain generation. Every song felt this big & magical.
The writers, producers, artists, labels, everyone took this genuine, unquantifiable energy for granted. Itโs a lesson on appreciating what you have before itโs gone๐
You just dey play, u never see Instablog own, a whole insta blog o wey we dey use verify News that year, if something happen u never see am for Instablog u no go believe am
There's nothing wrong with PCOS o, but as a girl why are you picking it in the middle of a date , wetin u dey think ๐ญ
Like the guy no dey scratch beards o but u as a girl haba nah e get some kind thing u no suppose dey do nah
The comparison between Alex Otti and BAT dey muzz me bro
U go think say na Peter Obi, cos currently na Alex vs the whole Apc governors put together, I mean vs the whole governor in Nigeria plus their president yet they can't still outperform him in terms of showing workings

Guys the last Underground playlist for the year 2025 is out now, we kept the best for the last tbh, pls check it out here ๐จ๐จ
Kindly give it a listen, Share and pls retweet ๐๐พ
Spotify - https://t.co/bT1o0Q7lqq
Apple Music - https://t.co/PXIrgGRZKj