I have seen a lot of people talking nonsense about this song, for clarity sake, is this not the pattern in which Mr P is known for, even in the days of psquare, what as age got to do with someone being himself and doing what he knows how to do best?
@mreazi Boss at least once in a while make una dey try dey support we wey be upcoming to rise small una no go dey there foreverโฆI have a chorus Abeg help me drop verse