Arsenal still dey pursue Bruno Guimarรฃes. Even though Newcastle talk say Arsenal never contact dem directly, people dey expect new bid wey fit reach around ยฃ60 million.
Last month, Arsenal hear through middle people say Newcastle no wan sell am, but Bruno Guimarรฃes dy interested