@alex__mich1@Olla_Giwa@BlaqBonez Which motion blaq get over od
Arsenal use od song for their biggest signing
Od song Dey nba 2k24
Collab with noctra & Spotify and bynx
All time Most streamed rap album in nij
E plenty no worry
Blaq is having a good run currently but career wise nothing e get over odumodu
@OlafusiBrieff twitter users overate themselves
Bro all of them wey one cancel am join together no reach 100k
Online hype Dey deceive them.
As far as od continue drop nice songs
He’s good.
@AustineJkf@ThatPhCityboy7G@fwmubii Baba nah him get money pass there
Until proven otherwise
Be like una Dey mad
Which business dem Dey do
1 billion naira nah just $800k wey burna collect for champions league final.
One of many
Rest abeg
@navy_gunx@miracle9045 the world done know say Nigerians get numbers and crazy social media presence. if to say they touch that guy.
The way Nigerians for full him page this morning ehn. They’ll even mass report him twitch.
Nah why the guy let am know