@Ndubuixi @CFC_Carneyy Bruh most of our fan base na d!ck rider joor, dem dey only support player when he drop G/A, our wingers and midfield no dey feed Delap at all… the guy is just struggling on is own and he has not even play up to 10 games and our fan base don dey talk shit abt am
@awesome1ness@LUFCwill1919@LUFC God don share problem give everybody, Focus on your Bottlers Club!! City 2 point behind the so called Best team in world
@JoshuaKing68123@iamdikeh Focus on your problem bruh, na 3 point u dey use Top Villa like dis and you wan win league😂 Una suffer just dey start!! Make January reach first una go cry blood