Now this is the version of “Just guide” I like
Guide so you can walk out of uncomfortable situations, talk your full mind and gbe anybody shepe without feeling somehow about it.
But when these boys start saying ‘Just Guide’ in terms of aligning with babe
E ti shofo niyen!
this cooking of a thing btw, for me e no really go far, if na you sabi cook that thing wey we wan chop, cook am make we chop abeg, and if you dey tired at the moment or you no feel like, i go enter kitchen go cook wetin i sabi for both of us or make we go buy food if raba dey😂😂
and if na me sabi cook wetin we wan chop, i go enter kitchen go cook am, but if im also tired or don’t feel like cooking, you enter kitchen go cook the one wey easy for you or make we go buy food😂
or make we just gather enter kitchen 🤷🏽♂️
same with bills, if na me guide at the moment, i go guide both of us, if na you guide at the moment, guide both of us too abeg😂🙏🏽
there’s a reason why we are called “partners”
@BigJosh2000@NjokuAnaiah@BellaJemuel Who post am na cast am, you still receive am ? No that’s your answer she don cast am because she dey farm engagement