This free this free jet wey i dey fly all around the world dey really pain una … im sorry its my birth rite … in my next life i go come back as fulcanizer ma binu … 3rd ✈️ on the way btw … 😎
@davido@davido 001 it’s really sad that the people getting your attention the most are the haters
I really don’t know why hatters always get this attention..and we the real fans are just in the shadows …shey make all of use turn hater just to get your attention…No naw
U be mumu … I DO HAVE A GOOD HEART U DUMBO !! AND HOW IS UNFOLLOWING SOMEONE AN INSULT ! Una dey crase!! Una just get different reaction to anything DAVID DOES ! If nah another now nah another thing una go talk! UNA DON CAST FOR MY EYE ! Rubbish !