@qyh_eh@TheAmenReigns@cieslerias We defended you guys when the whole Twitter called you guys racist because of one person’s flaws so please don’t generalize because of him. I am also Nigerian and I clearly believed that’s a very clear penalty
@TheAmenReigns@cieslerias I just Dey comment for your original post say “na because of people like you oyinbo Dey call us monkeys” only to scroll and see this post. Guy you Dey fuck up o shebi you go die ni if you say the truth
True sha because ordinary UCL goals wey Ronaldo get pass Messi dem no gree us rest with Mr UCL and look at Messi fans shrugging off the top WC goal scorer like one Man of the match award
Make we no lie if to say nah Ronaldo don win World Cup Messi fans for no fit enter internet, even with all the things Messi Dey win we Ronaldo fans still mount edge to edge.
Make we no lie if to say nah Ronaldo don win World Cup Messi fans for no fit enter internet, even with all the things Messi Dey win we Ronaldo fans still mount edge to edge.
@piersmorgan@Ademola651 Until you die you will never get a chance to interview the greatest to ever play football I feel very bad for you Ronaldo divk sucker