All this artist wey don blow wey face pepper before them blow wey don get record lebel where them artists wey dem sign Dey or then never fit maintain artist even @BellaShmurda@Zlatan_Ibile una no Dey help ? Na only @seyi_vibez don put call on two dope artist, Abeg try and help🤔