It’s not giving, it’s not giving Lenu Awon werey wey dey use 6k sew aso ebi 🤣🤣🤣 Once I see you type rubbish for and #AMVCA9 clothe, I Dey go ur page go check u out 🤣 Don’t come and use ur 500mb to insult people wey better pass you. Ire o. 👍 #amvca2023#AMVCA
@Successboytmoon@add1ction99@_AsiwajuLerry Una just dey yarn dust… These tweets does not show anything if you don’t want to vote him Vote sanwolu your Yoruba brother. Stop spreading fake news Abi werey ni yin ni