@NyakegoMaponya I first think say nah Tiwa Savage and that guy wey make matter burst…not knowing it’s a different scenario but it’s all good…anyhow the matter be we good to go☺️
@AMGistelrooy But wait o…Shey dem dem get bf at all and another question Shey dem Dey even knack like this and if so how dem fit Dey feel if prick enter their puna and when was the last time dem don taste prick bc….e Dey somehow 🤦🏻♂️
@SunderlandAFC Now let me watch u get to the top…instead of u to think of a way of getting out of that relegation hole but u here celebrating d wins u got from refs aids…ur pitiful club don too suffer no wonder every refs tried to help u up 🙄
@dammiedammie35 If dem never kpai one of dis promoters be like dis Ola guy no go learn….why him no kuku buy am I’m sure he loves what he’s seeing. Anytin dem push to am make him buy instead of dis unnecessary noises he makes around. Sebi money nah leaf for him own side 😏
@callmiAbbas Make dem check that girl well, e be like nah she deceived us…nah brother-man. Prick go Dey her under. Nah the guy be girl only that she just lepa. Make both reveal their gender for us clearly. Something is not clear here