@the_real_David5 I no con understand again mehn
To change phone for pesin in itself no bad, be it ;family, friend of loved one. If na you wan help the pesin, help am or gift am... anyone
Na these ones wey dey talk say na responsibility dey kee me😭
god go even punish everybody
the person wey wan buy phone for girlfriend
the girlfriend wey wan dem wan buy am for
the vendor wey go sell the phone
the dispatch rider wey go deliver am
e no go better for all of una
Una funny for this app gan.
Most of you date babes that are under 23 most of which are undergraduates, how the average undergrad (male or female) wan see money for phone if her parents no guide?