@jayT5514@Mrs_arubansi Commot for there that video
Dey longest time or you figure I no see am before you see them leak groups them go post your face before them go send your vid ebi there I see am since last year beginning all the grp be Gh Azigi
@Listo_Mens U ppl like dey talk too much that vid you see no be am that leak has been there long time we know that boy sef Yβll go just dey spread false info for likes and views
@dfwberlyn Guy you be Jon so you get reasonable people to show your tweet to so that dem go advice you to post or not if you get BP why you go dey watch Ghana match ?? Or dem force someone to watch