@Olakunle_Omoba If I be olodo, after this ycee yarn I no go even cough, but these olodos still come out dey display their uprising. I don laugh hard like right now, had to watch this vid like 5 times
@seyikanbai Ycee went viral more than the stream he was supposed to do with peller, na Una enable am, this olodo issue go trend for like 3 weeks or more.
@austinchelsea13@instablog9ja 10 to 15 years from now lots of people age go don climb dey focus on real life shit, u wan dey mid 40's or early 50's dey listen to peller? When you get wife and kids to take care of.
@law64990@AsaAsika Asa asika family no small oo. Who tell u say him go dey street 😆, u no know wetin u dey tweet, Oga go tiktok go dey with your likes.