Movies, TV shows, Adult Cartoons, Anime. Interesting reels and scenes that you have to watch twice!
Keep notifications alert, you will be glad you did ☺️
Bastard son of ashawo. Very useless something. Dey always dey think say people dey reason like dem. Peter obi, the most useless Peter don create more useless followers wei nor get sense.
See person wei they talk. Very rubbish human being.
Kobo you nor get, dey make noise. Na your papa I blame pass.
Some people nor get any sense at all. Sha internet na all comers matta. Man say 2.5 star hotel, wey dey sell high brand tequila IN SHOTS. Mumu dey talk say in the same hotel like that dem do sell dessert for appetizers.
I’m sure the person not know wetin appetizer mean.😂😂😂
E deserve the blocking