@em86423194@yabaleftonline Vdm talk say the evidence don Dey with him for months
Nah wetin bring up the issue from the start be that
If Zino did not record or send dat stuff give vdm
This issue no go come up at all at all
@pheezu01@yabaleftonline Vdm talk say the evidence don Dey with him for months
Nah wetin bring up the issue from the start be that
If Zino did not record or send dat stuff give vdm
This issue no go come up at all at all
@tracyberry551@yabaleftonline Vdm talk say the evidence don Dey with him for months
Nah wetin bring up the issue from the start be that
If Zino did not record or send dat stuff give vdm
This issue no go come up at all at all
@Asarailu__ Guy nah just normal advice lol frosh Dey give Zino I swear
Buh Zino don send that voice record give vdm since not even recent seif e don tey wey vdm don get de voice record
If Zino nah real nigga e no go send that stuff give vdm and nah dat stuff bring up dis issue again
@lordwarice Vdm said that he has the voice record with him since
More than a year or months
If vdm didn’t know about the voice record
He won’t come online to accuse davido at first or talk about lil frosh call
Just think about it
Vdm talk say he don get the call voice record since
More than months
Of zino did not show vdm that voice record from the start
Vdm won’t bring this issue up at all
@HK221467@Quamclips@eyezed_ Tink about this
How did vdm take know say lil frosh and zino don talk
If vdm never know about the issue And did u also hear when vdm talk say him don get the voice record since
U seif reason am
If vdm never know about the phone call from the start vdm will never bring it up
@oluwafirefumi00@Quamclips@jay1986012 Tink about this
How did vdm take know say lil frosh and zino don talk
If vdm never know about the issue And did u also hear when vdm talk say him don get the voice record since
U seif reason am
If vdm never know about the phone call from the start vdm will never bring it up
@weird_chase@Quamclips Tink about this
How did vdm take know say lil frosh and zino don talk
If vdm never know about the issue And did u also hear when vdm talk say him don get the voice record since
U seif reason am
If vdm never know about the phone call from the start vdm will never bring it up
@Quamclips Tink about this
How did vdm take know say lil frosh and zino don talk
If vdm never know about the issue And did u also hear when vdm talk say him don get the voice record since
U seif reason am
If vdm never know about the phone call from the start vdm will never bring it up
@parry_west09@QudusOlalekan11 Go hear dat voice record wella
lil told zino not to tell anyone
Or let another person hear wetin he Dey follow am talk
Buh he trust zino say zino no fit tell anybody about that stuff
Nah why him deny am say he did not tell zino
Emotional moment a Portuguese father from Madeira woke his son, a die-hard Cristiano Ronaldo fan, from sleep to show him a video of Ronaldo’s retirement from the national team. The young boy couldn't hold back his tears after watching his idol’s farewell video. 🥹❤
@AHamusat8692a@Ayonitemiaa This 10 songs from Seyi vibez has 664,758,338 million stream on Spotify
While zinoleesky total songs 61 tracks has 594,955443 million stream on Spotify
@iceofcali@QudusOlalekan11 Zino Spotify stream-596M
Blaq Spotify stream- 465M
Total songs 195 for both of them
Total stream -1.06M
Seyi vibez solo songs only 80
Total stream 1.19M stream
😂😂😂🤣🤣
@_Fabianszn Zino Spotify stream-596M
Blaq Spotify stream- 465M
Total songs 195 for both of them
Total stream -1.06M
Seyi vibez solo songs only 80
Total stream 1.19M stream
😂😂😂🤣🤣