I remembered I asked for a shoutout back in 2023 you told be 700gh. Your account got suspended you came to my dm to help you find your mutuals I did several shoutout always making sure I repost your tweet anytime you sent to my dm. You get your audience back you shun Dey engage me now you dey my dm dey tear me warning why I they repost something wey you block amm en tweet siaaa you make I vex waaaaa
I donโt really know the full purpose of them creating this Rebirth Creative Studio, because all this content be wack . I donโt find any interesting content of funny content about what they post , they should just stop thatโs all .
First Abossey Okai post on TikTok
11.4k views
1k likes
73 comments
23 saved post by followers
25 repost
Abeg follow me there. Link thread ๐งต ๐๐