@og_gift4@abdurrohee21416@Vibez_news@grok@imagine Ahh guy lol
Go check the chat top 100 you go meet ASAKE songs wey plenty for there
ASAKE and seyi no be mate brr .seyi wey never go tour before lol
@0G4L0@itsIshola@faisolbenin2 Bro ASAKE no be seyi set make dem Dey drag with persom wey don go already
Na only seyi never go tour for the new gen artists
Buh dem Dey compare rubbish lol
Bnxn ,ruger, ASAKE ,Rema ,tems , ayra starr,omah lay don go tour expect their so called ikorodu superstar 😂😂😂