@TheoRMadrid In big matches like dia u cant say u won't trust ur big players, no coach in d world will put vini and mbappe on the bench in a match like dis, not evn u sef
@MTsonziwa75075@Madridpulse0 Dumfries will definitely start ahead of trent bcos it his former club, he understands how they play so e is the best fit for rb
@Madridpulse0 Bcos trent are huijsen are good passers of d ball doesn't mk dem good midfielders, huijsen can be tried in d deep defensive role, like d one Rodri plays but trent can not thrive in midfield, am eager to evn see huijsen in DM role
@DailyLoud Person wey push am na him wife, now dat same woman will look for another man with a far bigger preek, u can never satisfy a woman, d earlier u know ds d better 4 u as a man, person wey don go do go...otilor....as a man apply sense in anytin u do
@yabaleftonline U wan impress ur wife with big preek, now another man with over size preek go nak dat ur wife on top of ur bed wetin no good, ur spirit sef go de see am and no go fit do anytin, u can never please any woman, who go cheat go still cheat, jst b urself and enjoy life
@instablog9ja Chaiiii....1.8mil π’ and some pple de wey de blow more dan dis money for club steady...chaii dis life....May his soul rest in peace....no matter what suicide is never the solution....instead don't pik ur lenders calls, give excuses if possible
@yabaleftonline Pple plenty wey just de find ds kind opportunity why not use the money to help yr community, well congrats to him sha, d spender has the right to choose who e spends his money on
@DanielRegha As a working class guy why will I be dating a student? Make student date student, if u are not working forget it, men shd know their worth, wetin ur papa de de wey e no fit cater for u at dis stage?