@FreshBossTips Boss why you no drop this one make we play am nah the one’s way Dey get cut one or 2 you Dey give us we just Dey wast money e no good ohhh @FreshBossTips
@Emmanuel_Tips Why e no say nah only you Dey post winnings screenshot all the time because since I started following you I’ve even put urs as reminder alarm so that immediately you post I will get the notification but still yet I never won ur game go once ☹️ all the time lose lose
@FreshBossTips The game that will pay you guys won’t post the code nah winning tickets ahhh bosss wtf huh Abeg make una Dey help us with the sure games I’ve played all the games since 5 days now nothing @Ekitipikin@FreshBossTips@sportingking365