@Wolezzytips Just block ham at this point...
If een create another account, block that one again...
Een no fit create infinite account na, een go tire ma sef
@verydarkgods@Emmanuel_Tips Dogs dey wey dey relatively safe... But you go still touch am ?
No na... Because say something safe no mean say na everybody fit touch
Abhi people wey dey keep snake as pet mah no sabi the risk ?
@Emmanuel_Tips That's a swamp python, the don't contain poison since they usually swallow they prey whole...
But it can still be dangerous if the strangle or choke hold a person...
If not, they're relatively safe snakes...
Just keep them away from children and small animals