@MTNNG you need to do better. Your network is the worst network we’re all regretting using nowadays because of the poor network and the way it drains our data.
@MTNNG@MTN you need to do better. Your network is the worst network we’re all regretting using nowadays because of the poor network and the way it drains our data.
Tell person wey dey sleep
Make he wake up
The one wey Dey dull
Make he sit up
Person wey dey lose hope
Make e stay strong
You fit rest Abeg no give up
Person wey fall go surely rise up
🎧🎶
Pain is part of life, we gotta learn to be wise We fall and rise God no be man My God is full of miracle my brother just trust the plan hmm hmm just trust the plan Keep movin keep pushing your P till you reach Top Yeah yeah Top Top — that’s all I’m prayin for day and night 💫🎶
(No deadline to success)
- Keep pushin', make it happen
- No pain, no gain
- No struggle, no success
- Fake it but make it real
- Keep going
- Keep strugglin'
- Keep believing 🦅
🎧🎶
In daa hood where I come from
We’re all fighting different demons
To escape poverty congrats 🎉🍾 to the winners I pray 🤲 God easy things
For we the remaining ones 🤲🦅🎶🎧
Av taste being rich 🤑 Av taste being poor I recommend being rich cause the feeling and happiness Dey different i just want to be rich and mind my business
💔💔God I just don’t know why good die early why bad ones Keep living happily it’s-hurt Fr I can’t question God I’m confused 😐 cause many many plenty things Dey do me lowkey 💔💔
Shame wear me Agbada as I never see money give producer to help me run my music 🤦♂️God Dey shaaaaaa but I go still post the RAW like that vibing to my On my own song 🎶 inside my friend car