A great life of love ! I am one who strongly believe in respect and that without respect, you can't experience true love and generate a healthy relationship .
@DurkioWiz Na this won you fit post.. the time this guy ask questions about e girlfriend.. Carterefe dey vex .. you bo post ham .. but if na Carter talk about peller anyhow.. una go dey post ... Una no know the truth about everything
@highchart The Mumu boy know say .. if e talk about peller people go talk about ham .. e go UK .. nobody know .. you go just know say the boy no get head
@it_Rutie Na the Machala na make people start to know ham .. that boy chop better money .. for Machala.. no be the money e say see e girlfriend for IG.. com here dey talk anyhow ..
@Rhay2Clipz@carterefe__ Na so that UK guy talk to ham .. the way e dey talk to people.. e dey vex .. The thing you dey give people.. you no fit take ham .
@Olamide0fficial This your story.. You just dey talk like say na small pikin you dey talk.. nobody call you .. them no give you visa .. stop to dey lie .. like small pikin... Everybody knows this thing...