@Ramsey_Chuks@UnkleAyo Real bro I understand French cuz i lived with African French guys outside and na now I Dey hear wetin this werey been Dey talk😂😩
@ariyiB Na internet cause this hate things because as an arsenal fan I Dey support Chelsea for champions league against Barca na me run pass when Chelsea win dem semi finals omo