Wetin fit k!ll a man - Money
All the jama jama, wetin una dey find? - Money
Aside money, nothing wey i cook aside - Money
If you dey own me money pay me my - Money
Online - Money
Offline - Money
Abeg, Folagade Banks is proud joor! I be big fan, I met him at an event greeted him and he acted as if i no exist. This aunty Ronke Oshodi fit dey defend am because Folagade Mama Deola dey bless her.