Guy no de talk like that… mafias wey fit talk say make dem go hang ur papa head for market square. And they get eyes and ears for every corner of the city if not the whole country at large…. Cartels are the normal brutal errands personnels.. their loyalty always de assign to one person. Mafias??! Rolls Royce fit de tail u wey owe dem money! Make I no talk much
Nah so one babe tell me say his bf guide, handsome and guide no move ham cuz he’s a fucking simp and he’s just a giver to her😅 she de vex say nah she the guy de always monitor instead of focusing on something else… woo just take care of ur sef and life, if u ever experience how girls move around and de clingy to any guy they fall for with no cost.. u no go wan toast any girl again sef. The End!
@instablog9ja She said they are all in the same group, De play! U wey dem de throw pass around like Uefa ball. They all knew what they were all doing 😄