Shatta Wale turn up with full squad and private jet for Nkrumahfest!๐๐ฌ๐ญ
โGhana body system different sha... King na King, no cap! ๐ฅ๐ #ShattaWale
๐ณ๐ฌ Didi B sera en concert au Nigeria le 8 novembre ๐ฅ
๐ซ Les billets sont dรฉjร disponibles.
๐ Retrouvez le lien en commentaire pour rรฉserver votre place.
Qui sera de la partie ? ๐ณ๐ฌ๐ถ
Omo! Davido at National Theatre for 3 nights?!
Lagos go bloody this December!๐ฅIf you never hold ticket, you dey on your own oo! #OriadeTheResidency#DavidoLive
Abeg, even Chinese don enter our Highlife music too?!
E be like say Chinese live band go cheap pass our Naija own for party o! ๐ณ๐ฌ๐ฅ
โ#NaijaTwitter#Highlife#NaijaParty#OnlyInNigeria
3 different languages in just one verse and the vibe stays 100% heavy?! Ayokeeng is actually insane for this.
Music no get language barrier!
#Afrobeats
30M+ for TikTok, but na olodo dey carry the bag while sense dey beg views?!๐
Cruise everywhere, sense no dey pay! We just wan laugh away pain, who send intellectualism? ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐ณ๐ฌ
โ#TikTokNigeria#NaijaTwitter
Mid-year 2026 numbers are out! ๐๐ณ๐ฌ
โWho is holding your top spot right now, and who shouldn't even be on that Top 20 list? Talk your mind!๐
โ#NaijaMusic#Afrobeats#NaijaTwitter
Wizkid made Nigeriaโs Top 10 most streamed artists this year without dropping an album. Meanwhile, one artist dropped and couldnโt even crack the Top 10.
30BG, una no sabi stream? Na only giveaway una sabi ๐๐ญ