@Danimilez@LaNRaY_SHeeRan once again, use your head, do you think pele scored 64 goals for 20 seasons? ๐ญ๐ญ barcelona fans mehn ๐๐ see as you dey embarrass yourself..
@mustapha702 you wey dan first lie say chalobah bench am for crystal palace ๐๐ na you still wan convince us say chalobah better pass am, same chalobah wey we dey watch๐ญ๐ญ abeg make i go sleep back