@HiSEX008@naijaconfra No follow all these corner bam aye dey talk… dem know the matters. Viki chop their strongest man Ju name chessman, Ju name Africa their CP, Ju name mentor… and from that 2016 when dem begin hear their voice for Nekede na jvc dem wey be indigene wey go play aye na him give dem
@naijaconfra Father deck aye! May Odin shaganmu for all my boys wey dey sign out… welcome to the XY and XYz club!chase those bsts… tobo dem… no level for aye
@oluwa_Chibuks@ChiefNdiOrlu@naijaconfra This mumu say dem shoot more than 15 people, na AK dem carry? Ayes una just dey lie like mumu na why una dey deceive gullible jus
@ChiefNdiOrlu@naijaconfra Una like to dey make mumu mouth… for this same Zambezi HT wey fatalina wan massacre anything aye for the past 10 years. Why Una too dey lie