@Hybrid_Ola Omo, na ugliness Dey worry this one. She no be feminist, na just because say she worwor. Who wan love this kind person? She Dey form
Fake feminists oshi
@EmennuEmmanuel@manova_madeit Bro you get??? He wan gaslight. If you watched the video that day ehn, if to say na message he Dey try pass, na that keke napep side e for stop. He thinks twitter users are TikTok users?? 🤣 TikTok wey be say na small pikin full there.
@princespitoo@2shy_029@manova_madeit Hope say you don see say he know wetin he Dey talk, na your type wey dem go tell say bring 100k, if you drink this water, you go get 100,000,000 million for account and you go believe
@2shy_029@manova_madeit Pure acting, I no know as others just blind to see. Even the last one in keke napep, acting 💯 but I mean, he needs the engagements, so it doesn’t matter much
@marcixix12@PellegrinoCiro@sscnapoli I bet you didn’t watch the game, that lad doesn’t even know how to control a ball!! It’s disappointing tbh. He’s a serie c standard player.
@Kay_baff@NEBASARK Ghana people just too delusional, which of una artist Dey recognized globally sef? I don’t even know one Ghana 🇬🇭 artist 😭 egba mi o