Bruhhhh! At a point in my life, I almost gave up and started believing I’d never afford a car (I mean, na N75,000 a month wey I been dey earn nai wan buy whip?).
See me being nonchalant about selling a N120million house.
And you still feel sey God no dey???? Come off it!!!!