@yarlo_wtf Why you Dey dash wizkid cars?ππππ brabus wagon where e dey? Bentley continental where e Dey? Lamborghini Aventus where e dey? Rolls Royce phantom where e dey?ππππππ
@sm__cee OBO baddest see wetin your doings dey causeπππππππ Dem wan run mad for here oh. Now the new lamba be say you dey carry cocain, chai I don dieππππππ
@KOSHvsEVERYBODY At this point itβs almost like anything this man ddg says, you people find a way to somehow find fault in it. What the fuck is wrong with him saying he preferred San Andreas? How the fuck is that a stupid opinion?π€¦πΎββοΈ