@ManUtd@04Andrey Why can’t you guy sign osimehen … i think @ManUtd is cursed .. you only care about the money you generate from your audiences nothing more ……
@LIVING_LEGEND60 Im your new follower i don dey observe your game and i dey stakw heavy on your games … you sabi predict .. most times 2 cut or cut 1 … but like i said i dey see sign we go boom soon with no stresss… so please keep dropping that codes …
@chriscxss Fuck you and your game … you dey oppress me personally chris … fuck you again… wentin you gain if you win alone … stupid boi … i get the same money to stake the game you dey stake. Dey drop game no dey come here talk sey you no be punter… fuck you !!!