@ssanidris@deefuser It's all fake to work for bookie , same as all d winning na repeat edit,that's y they play at same time not to know those winning are same everyday just little mix
No single win
Eye don dey clear ππππ
Same as his vip
Go read ppl comment on ballarz
Every1 don know na scam
@BETFUSE1 The rate of ur loss is 89%
It get to a point of celebrating 1.2 odd livebet where u play 3 loss 1, where's d gain π€
Bro I pray u stop working for bookie to destroy life, same way ur vip ruin alot of life,thank God pple don run
No mumu again π€ππ
Aliamdulilah 100 loss 1 winπ
@deefuser All ur payment for influencer for advert what for, na so u love us reach to come win, it s all about ur own percentage from bookie , we don wise, stop selling us to the white man , stop shouting on 1 win 700loss , u still post d win & shout even when u know pple life don ruin
@deefuser League go soon start u go start ur 2 min to start posting game so people can't able to edit and loose to bookie for ur percentage
Una don cast π€£π€£π€£
Fugazi
@deefuser Y u dey always use giveaway to beg them for slip on crash u claim won b2b, bro na fugazi, if the winning choke u won't ask,e go clear, beg dem to engage when they loose all their money in ur vip, πGod people eye don open over 3k don redive to 200 π€£, e no suppose dey scam pple
@BETFUSE1 Bookie agent
Werey say with popular demand, na all bookie then dey jump to, na those that pay them. Who's the victim us π
The world richest man was never a gambler, don't be deciev by thise crop win punter, massive loss b2b
Ur vip is a trash, write abt it nd let pple talk
@BETFUSE1 Everytime be register here, 500 code 1 win. People can't remember when last u boom on the stake
U guys should stop selling us to bookie bro
Which one is register here 4rm munu like u who pay influencer to be know & ruin plle life with fake vip, shoutout to Mr bank, no ad realest
@deefuser No matter how lie travel, truth will come one day, the engagement show, vip people drop from 3k to not up to 500,judge if thy are doing well urself. Belive crop & post & regret, 4 loss 1 win Still post d win cos dey can't coment.
Lobster cast him & still d same till date, ole
@deefuser Alot of code have been drop there and lost Ur losing rate na 90% , 1 win 300 loss π€£
I have a good life since I stop ur game, last season winning no reach 2, a whole season π€£π€£π€£
@deefuser And God pls don't let all punter decieve run our life, vip losing b2b2 den dey crop won out of massive loss post they win back to back, if na lie make then swear with their lyf....
Save us from enemy we thought was a saviour π‘
@BETFUSE1 Smile, people can't be making money somewhere and leave d place, betfuse don use people eye see shege, over 700k subscribers just 1k people can keep active, lost don finish everybody Even vip peope left no reach anything again From 3k pple we always c to 800
&na Ai full thereπ€£
@deefuser 3 ticket loss in each day for 3 days ,baba record break, π³π€£ big scammer, victim of his vip will never pray for him, oloriburuku ole
Al those mark na win after 3 or 4 ticket loss, ole
@john322226 warn u, stil u no change, scammer
@deefuser He dey carry u go telegram so u can be playing all those nonsense game he always drop to make money for the bookie, dey play na decieve to come and ruin the rest with u , betfuse don cast since, his vip frok 3k self don from finsih,people life don ruin finish,his a scammer π―
@deefuser This guy don't know we don wise pass all this π€£, sey na sin to give active people here or na promotion u dey do as u know u don become old taker, u wnt engagement without giveaway u can't see 30, u don run people life finsih, 1 win 500 loss π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
E choke
@BETFUSE1 200 loss 1 win .
Eye don open
Engagement don show am π€£
U finsih everybody now u wan use giveaway mumu them back to betting,over 700k subscribers,if what u re doing is impact we no suppose find 1k ppl testify everyday, even giveaway yinmu π€£,thanks 4 liberating ppl @john322226