@pri3st_web3@arrakunrin He no lie fool th damn case is different that guy way be OG Merlin for TikTok way Dey video as he nack police and this guy on black case is different ! Na my friend the thin sup too so all of una way just Dey judge rubbish na god go Punish un cuz my guy on blck case is brk fail!
@Damilola1000000@GuardianNigeria If na ur own brother Dey the kind situation and you all knows he no actually mean to do that is brake failure and you still keep on saying rubbish u no get sense bros so just rest
@Damilola1000000@GuardianNigeria This guy on black is my friend and he’s not the one who purposely jam police officers and post it online to use it and flex this one happens on Saturday and he no purposely jam the police officer is breaks failure my friend na nice man so sad to see him in this situation 🤦♂️💔
@Chiomalisy001@Legbetiofficial Shut up Mumu gurl no be him actually hit police officer Dey video! This one n another case he just happen so no come online Dey talk rubbish
@scentbyniffy Ode na ur family Dey go kirikiri cuz no be the guy way actually jam police man video dem catch this one just happen mk ur mama no Dey come online talk Rubbish !
@PoojaMedia This guy on white singlet Na him jam police way Dey use am flex online this my guy that they catch way wear black clothes na brake fail abeg mk Una no Dey talk rubbish Dey type for innocent boy say na this soso years mk dem give him omo Una wicked for this word o!