@Naijaclipx Rich man but remember say no be only rich people carry am reach where he Dey now if poor people no steam he music them he go blow ? Heβs not even among the big 3 na greedy be dat and if u reach u fit buy the ticket for me since you be rich man π
@Olola3xf8@Jeff_Okhai Omo baba olowo na everywhere u Dey na him be d first person wey go do show for Nigeria some of una wicked pass our government π
@Olola3xf8@DonCorleone707 U just Dey comment since like say u be billionaire even burna wizkid davido no sell 100k for regular wey person go stand for more than 5hours na greediness be forget π
@_Abdvl1 Una wey Dey comment say una no poor make one of una send buy the 100k ticket for me una go just Dey make mouth online π shey na everybody go get 100k ? She no be say na God wan come perform there π