Devil himself guide pass everybody for heaven na why dem commot am for settings. if you check am well na him Dey give quick money for earth here……… Na why if you collect BIG block he go wan make you comot for the world come join am as you don turn doings man like am…