@99Majik I’m depressed man , I Dey soapy like everyday , I wan kpai myself but I no fit kill myself cause of my mama , don’t wanna see her cry , na only soapy Dey keep me going . I DON TIRE 😔😔. Please don’t judge me
Omo 🤦🏾♂️ nothing hard pass clearing my twitter bookmarks . Once I repent , enter my bookmarks make i delete , na once I go go back to my sinful ways 😭😭😭
I just Dey look my girl for bed while she sleeps , dey think of my mama and how I go take make this money give ‘em the best life dey deserve 😕 any ideas ?