Seun Kuti Has Been coming For Wizkid for Over A week now under the guise of “Wizkid Fc”
Wizkid Do him own Now Una Dey say he Dey Disrespect Fela.
When He do him Own Una no talk Say him Dey Disrespect Wizkid
Shey Big wiz Na their Mate??
@Realest4Lyf There’s Nothing to Compare
He’s miles Ahead
The guy Just Dey spit nonsense
Naso dem Dey compare Omah ladies to Rema
The Distance Far no be small 😂😂