Just In🔊; Thugs attacked the Peaceful NDC campaign led by the DSP Ovie Omo-Agege Just Now. They shot directly at NDC members, injuring a lot of people at the point of death at Uduere, Ughelli in Ughelli North LGA, Delta State….
Nigeria Will And Must Be Ok💔🇳🇬✅
@kobokolaugh Omo jesus all because of politics if apc wan kill Nigerians make nobody die oo we go all suffer am even if tinubu enter e policies go affect everybody
@DeeoneComedian Wetin concern them with their papa business 🙄 😒 every got their lives to live beside everytime Peter obi abeg is Peter obi so popular they forget about other candidates as well cus he is a presidential candidate like the rest but his name his mentioned even in ruling government
@instablog9ja Omo 😢 everybody get their price if tinubu still give me offer way i nor fit refuse I fit still side am na 😅 so Nigerian just dey everybody dey fight for himself and his family even tinubu and co