'Lava (the EP)'๐ OUT NOW!! ..link๐ in my bio๐
This EP represents d fire & passion dat fuels my music, & d trials & triumphs as I keep evolving. I hope I erupt straight to the top someday.๐
A big THANKS to everyone supporting my music, I promise to make you all proud ๐โค๏ธ๐
@DanielRegha Na the 77k wrap the others face for something like this every corps supposed go enter house, they did nothing so you expect d govt to do something for Nigeria? Wey if dem never burn aso rock govt no go talk anything. Another prove that everyone can be bought maybe expect vdm lol
@dammiedammie35 Una dey shout she did the right thing but if na you Dey that class you no go talk o, you go still join hand beat the girl, online saints. na malpractice be Nigeria problem? No be everything be corruption, Abi she use head write waec and common entrance?