@the_smallie So you don automatically rule Ghana ๐ฌ๐ญ out ๐ญ๐ญ itโs unfair but one thing is for sure the micro might prevail and shock the universe ๐ค
@AAKashaMadupe@AnamdelJ@officialABAT I go follow you drag obidients when you finally learn how to spell the word that comes after that always correctly
@Private_Oniso@zillionokoye ๐คฃ๐คฃ๐คฃ you wey go dey find 60gb for drunkard post no be you drink pass ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ you think say MTN no dey feel @officialABAT
@zillionokoye ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ dis gai na werey if una no dey kiaful hemu go desiv una 4 dis 2witar arpu โฆ
If you donโt understand please check another person comment nija though and I canโt be stressed alone ๐.