NO BE THOSE TWO BOYZ WEY SING THAT ODINAKA SONG BE THAT ?????
I DON DDY FIND DEM SINCE
See as SONG SWEET
@Saiway ftn YOU Killed itt
ODINAKA PLS $ PLS OUT NOW LINK IN BIO
#newmusicmonday#burti
NO BE THOSE TWO BOYZ WEY SING THAT ODINAKA SONG BE THAT ?????
I DON DDY FIND DEM SINCE
See as SONG SWEET
@Saiway ftn YOU Killed itt
ODINAKA PLS $ PLS OUT NOW LINK IN BIO
#newmusicmonday#burti
My guy win 1M for sporty as I quickly paste aza he sent me 15k
He said him sef don too lose money, so inside 1M na only 15k you go send for me
Thank God he sent it on my Opay, it was easy to send it back to him asap
I donโt make friends with ungrateful people.
NO BE THOSE TWO BOYZ WEY SING THAT ODINAKA SONG BE THAT ?????
I DON DDY FIND DEM SINCE
See as SONG SWEET
@Saiway ftn YOU Killed itt
ODINAKA PLS $ PLS OUT NOW LINK IN BIO
#newmusicmonday#burti
When i saw videos from @zaylevelten show
I just remembered when his dad broke hisstudio equipments in IKD that year
Imagine say zay go stop ๐ that time
There will be no
Teaseme ๐ถ
There will be no
Then it got crazy
WHATEVER YOURE DOING NOW DONT FUCKING STOPPP MY SEHs
As I first reach skate park
Dem come dey observe me like say wetin this big guy wan skate Naso i commot my toolz roll up
Before thier mind kon come down
But the good thing is that i made 10 new fans there
And odinaka PLS $PLS was on repeat till i left
KEEP STREAMING ODINAKA