“Did you see my back? Think well before you do anything to me”
A young girl showed her father’s shrine to warn the boys in her life
Maybe her father na Lalude 🤣🤣
A student of the department of history is unable to raise half of his school fees and exams is in one week!
Your 500, 1k and more will go a long way ❤️
I will quote with more information
omoo i don mute the boy, girl wey them born 2007 sef no go mumu like that
Pepsi ignore you, the bernese girl no even reason him side. you no suppose focus on better days ? 🤨
na so i go take IG full time job, lol when IG desable my Account of organic 40k followers, na once i begin throw Grenades, same grenades wey i swear sey i no go throw for my life