Hello X.
My man @theDavid_AO is an excellent Web Developer.
I’ve seen him work tirelessly upgrading his craft. He’s been sourcing for jobs and I’m optimistic that a great one is coming.
Kindly check his portfolio and bring the deals. Thank you.
https://t.co/n1h3iY5Fix✨
Everywhere good, everywhere solid! Wherever you enter dey blessed, because of you, blessings go enter every domain wey you reach! The hand of God dey ontop your life and e dey direct you into your testimonies.
#streetbible#streetchurch#dailydevotional
As child of the wise God wey you be, I pray for you today say you go waka and you no go fall troway, nothing go hold you back, you go move at the pace of the spirit of God wey dey inside you.
E no matter as night long reach, day must surely break! E no matter as the story take long, the end must surely happen! And e no matter how long this issues don dey worry you, end dey for am.
As sabi person wey you be, wey you understand the workings of God, you sopos recognize say everything dey work together to make your life good! Your human experience dey align with the word of God over your life and e dey give you good ending to the story.
God dey the side of the righteous & e dey always deliver their heart desires to them but wicked people dey collect wetin dem fear pass!
God dey with us, we go get wetin our hearts desire. Amen.
.
.
#streetchurch#streetbible#dailydevotional
Wetin God don talk say go be don already be, wetin God say go sup don sup! Our own na to hold our faith strong like say we dey hold new Naira note. Our God na talk & do, even if e no dey look like am yet, trust am to turn the tides to our favour in good time!
Once upon a time, a king was born in the trenches of Bethlehem but na still from inside the trenches him star rise to the world.
Born in a lowly place for the highest purpose, we celebrate our king wey dem born today to change the course of human history forever.
A person who truly loves you, will protect everything that concerns you.
Your heart is with them, they won’t break it.
Your name is with them, they’ll protect it.
They’ll mention you, every time they appear before God.
Have you found them ?
Have they found you ?